Tuesday 24 March 2015

DAVIDO TALK SAY HIN DEY COME BACK FOR HIN GIRLFRIEND

Davido Don come back naija and hin go leave hin girlfriend Sira wey be model for America.OBO go instagram to tell am say hin go come back for am.Davido Don dey love up now Oo.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.