Thursday 19 March 2015

INEC DEY READY FOR ELECTION---JEGA


independent National Electoral commission (INEC) chairman Prof.Attahiru Jega talk say INEC dey ready for the election wey dey come.
Hin talk say the time wey dem use postpone the election don give them chance to prepare wella.Jega wey dey talk for Abujq yesterday talk say the election wey dey start next week Saturday, March 28 go better pass the 2015 election.
Hin talk say security na still wahala,as dem dey make sure say dem protect INEC staff and NYSC members.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.