Thursday 19 March 2015

SAM ALLARDYCE FIT BE SUPER EAGLES NEXT COACH

West Ham coach Sam Allardyce fit be naija football team (super eagles).Allardyce wey be super eagles former captain coach for Bolton Wanders fit coach naija as hin contract go soon expire with Sunderland and NFF never finish negotiations with Stephen Keshi.
No be the first time wey coach from premier league go coach African teak as Ghana coach Avram grant now don coach Chelsea before.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.