Thursday 19 March 2015

DEM DON KIDNAP PETROLEUM MINISTER DIEZIANI ALISON-MADUEKE YOUNGER BROTHER

Kidnappers dey attack Petroleum Minister family wella now Oo.This time na her brother Joseph Agama dem Kidnap. This na 5 months after dem kidnap her younger sister Osiyo Agama.
Police for Bayelsa talk say the tin happen around 12:30 am.The kidnapers use speedboat enter Yenaka for Yenagoa.The kidnappers never talk anything and we dey hope say hin dey alive.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.