Sunday 15 February 2015

SEYI LAW AND HIN WIFE MOURN DEM PIKIN

Comedian Seyi law and hin wife bin dey expect pikin this April but the Pikin don die and e be like say na miscarriage.
Stacy wey be Seyi wife don dey U.s since December till she go born but now the pikin don die.
Seyi write Poem to show hin pain come post the blank picture.Make God keep am.Seyi wey be strong member of Lagos Church Global Impact church.Make God give them another one.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.