Sunday 15 February 2015

PHOTO: HOW NICKI MINAJ AND MEEK MILL SPEND VALENTINE NIGHT

The super couple don finally come out to tell everybody say den dey date as den spend Valentine's day evening as den watch the NBA all-star 3-point and slam dunk competition together for new York.Meek mill for this picture dey like say hin no like all the attention. The two of dem no too touch each other.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.