Saturday 14 February 2015

CHECKOUT MR NIGERIA INTL 2013 SEXY BODY

Adebiyi Adetola na him be Mr Nigeria Intl 2013.The model go Instagram share the first 2 pictures. I just put the last one to show una say hin body fit.The guy too dey oppress me ooo.#igosoongetam.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.