Friday 20 February 2015

NAWA OOO!!! THREE GAY MEN MARRY EACHOTHER

Three gay men for Thailand Joke,Bell and Art don marry. This na the first time wey this kind thing dey happen. As den legalise gay marriage for Thailand na the first time wey E happen. The men upload den wedding picture for social media na him everybody come dey talk.Shey na end of the world be this?

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.