The same town wey den Kidnap 200 girls last year,Boko haram don go Chibok wey den kill about 21 people.The group dey run from sambisa Forest wey den enter Makalama area.
No be the first time wey den dey kill innocent people as den dey run.
The Chibok people don suffer pass for the Boko Haram wahala and for almost one year den never bring back the girls.
No comments:
Post a Comment
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.
Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.