Saturday 14 February 2015

2FACE DON CONFESS SAY HIN DEY CHEAT ON ANNIE MACAULAY

OK,na so e start.For 2 face freestyle for Kiss daniel "Woju" hin talk say "whether Annie Macaulay dey house but that wan no mean say, I go still dey play away baby girl,when I reach home, meet with am go understand."
2face talk this for the freestyle but the tin be say hin still dey dedicate the Song to Annie.This tin dey with the rumour wey be say 2 baba dey cheat on Annie.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.