Tuesday 9 December 2014

I WANT MAKE SEYI SHAY GET BELLE FOR ME AS MY CHRISTMAS GIFT-------WACONZY


 Waconzy answer one fan yesterday, wey ask am wetin in want as Christmas gift. In talk say na make Seyi Shay get belle for am na wetin in want. see the tweets dem after the cut.






No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.