Tuesday 9 December 2014

RIHANNA DON CARRY BELLE


Rihanna don carry belle. This one no be rumour, Rihannna don carry belle no be joke.We don hear say she dey very happy to carry the belle.she don
ban all the smaking of weed for the studio wey . we never know about the papa but very soon i go give una update about who get the pikin.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.