Tuesday 9 December 2014

E BE LIKE SAY OMAWUMI DON CARRY BELLE AGAIN (LOOK PHOTO)

This photo wey she snap near Basketmouth don cause wahala. People talk say she don carry belle again. She dey try to cover the belle make we no see. #lwkmd .......shey you think say she don carry belle?

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.