Friday 21 November 2014

ROY HILLS FASHION HOUSE DON BRING OUT THE LOGO OF MOST BEAUTIFUL GIRL IN LAGOS 2015

Eveything don dey dey set for next year most beautiful Girl in Lago. d latest won wey den do na d new Logo wey den don bring out for the show.As usual d pagaent go dey on point. The Pageant na d handwork of Roy Hills Fashion house. Na dem bring una Runway on the street and The Lagos Fashion Awards. i too know na im be the official media partner for this show. To join the contestant fill this form http://delotech.com.ng/form/
so all the fine girls wey tink say den get am oooo try ooo

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.