Saturday 22 November 2014

CHAZ B OF INSPIRATION FM DON DIE





I dey sorry say i no write this tori since. I dey where internet no dey. The OAP die this morning. In die because of Kidney Failure. Na 50 something year old. In get pikin and wife. make in soul rest for beta peace.




No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.