Saturday 22 November 2014

NAWA OOO!!! ONE MAN FOR SAUDI ARABIA DIVORCE IN WIFE BECAUSE SHE NO REPLY IN WHATSAPP MESSAGE

Gulf News talk say one man from Saudi Arabi Divorce in wife because she no reply in Whatsapp Message wey in send am. The woman no bin dey talk to the man. so the man con dey send am message for Whatsapp the woman no con reply. The man know say the woman read am because of the new Whatsapp tin wey den just put. D man go house con see the woman dey chat with her friend and her family na im make am ask for divorce

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.