Saturday 22 November 2014

NAWA OO!! BUKKY WRIGHT SEF DON JOIN POLITICS.

I bin they believe all those celebs wey dey join politics but now i don dey doubt the. Actress Bukky Wright wey we sabi say na mama for Yoruba film now don join politics.She dey contest for Abeokuta South Federal Constituency. She wan join House of Representatives. She dey Social Democractic Party (SDP)

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.