Tuesday 4 August 2015

WIKE FIT SELL ANYBODY--- AMAECHI


Formr Governor of Rivers state, Hon. Chibuike Rotimi Amaechi don finally yarn about the Governor of Rivers, Barr. Nyesom Wike wey be hin former Chief of staff when dem dey PDP together.
Hin talk say Nyesom Wike and PDP for Rivers state dey fear say make hin no get any political appointments for national level, because e go affect Rivers state politics. Dem know say Presido Buhari no support corruption.
Make Gos no give me the king ambition wey Wike get, hin fit sell anybody , make God kill me instead of make I get that kind ambition. 

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.