Nollywood actor Stephanie Linus Okereke don explain to Genevieve Magazine why she no carry belle after 3 years wey she and her husband marry for Paris, France.
She yarn say to dey wait for Pikin na dem choice and na God hand the tin dey too. You must dey ready mentally and Physically before you ready to get Pikin. I get film wey i dey shoot and I dey travel well well that time and now I no fit even promote am because I get belle.
Na God time, nobody put pressure for my body or my husband body. Na the right time be this.
No comments:
Post a Comment
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.
Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.