Thursday 6 August 2015

SEE AS THIS TWO STATE GOVERNORS DEY LOOK FINE FOR INSIDE SUIT


Edo state governor comr. Adams Oshiomole and Oyo state Governor Abiola Ajimobi for this picture from Presido Buhari journey go America last month swagg up inside suits as dem dey talk and e be like say the two governors go shopping together. Look another picture of the two of dem for suit again after the break.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.