Thursday 6 August 2015

KISS DANIEL FIT LEAVE HIN LABEL BECAUSE OF MONEY


According to wetin I dey hear Woju singer, Kiss daniel fit leave hin record label' G worldwide' because of say the money wey dem dey give am too small. Kiss daniel wey hin don get another after ' Woju' wey hin call ' Laye' don turn to one of the most popular naija artist this year and e be like say the guy want more money.



Apart from the house and the car wey G worldwide give Kiss daniel wey hear say the money no reach the artist and the tin fit make am leave the record label wey don invest plenty money for hin body. If kiss daniel leave hin no go be the first naija artist wey go leave hin record label after dem don help am blow. 2 face do am to kennis music, Wizkid to Banky w EME records, and other artist dem.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.