Thursday 6 August 2015

ABIKE DABIRI DON SUE DIAMOND BANK FOR N500M


Former House of Representatives member, Abike Dabiri-Erewa don sue Naija bank, Diamond bank for N500m say cos of say dem write her name for the article wey dem publish for Punch Newspaper say she dey part of the people wey dey owe the bank.
Mrs Erewa don send letter to the bank from her lawyers say make dem comot her name from the list and as dem no answer am, she come sue dem.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.