Sunday 26 July 2015

WHO WEAR AM PASS? SEYI SHAY VS TONTO DIKE


Tonto Dike and Seyi Shay don wear the same dress before and the time wey dem wear am get 3 years difference. Seyi wear her own fo last week MAMAs and Tonto wear her own for one Ghana award for 2012.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.