Sunday 26 July 2015

FOOTBALLER EMMANUEL ADEBAYOR SHOW HIN EXPENSIVE CARS


The Tottenham footballer and captain of Togo share this picture for Instagram some day ago. Hin come write say hin thank God for the blessings wey hin give am. Adebayor na one of the richest men for Togo and one of dem biggest celebs.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.