Sunday 26 July 2015

U.S PRESIDO BARACK OBAMA LEAVE KENYA TODAY, DEY GO ETHIOPIA TO SEE AU OGAS


Barack Obama leave Kenya today and the U. S presido no dey go back America straight but hin dey go Ethiopia to see the African union leaders dem and the leaders of the country. Look more pictures after the break.




No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.