Saturday 11 July 2015

VP YEMI OSINBAJO VISIT FORMER LAGOS STATE GOVERNOR, FASHOLA FOR HIN HOUSE FOR LAGOS




Former lagos state governor, Raji Fashola get some important visitors today. VP, prof Yemi Osinbajo visit am for hin house for Lagos. Look another picture after the cut.



No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.