Saturday 11 July 2015

MAKE UNA PRAY FOR OLISEH----- U-23 COACH SAMSON SIASIA

Former Super Eagles Coach and U-23, Samson Siasia don tellNew super Eagles coach, Sunday Oliseh for the appointment wey NFF give am.
Siasia tell reporters for port harcourt say today say na good thing for the devlopment of football for Naija and na beta tin make former players dey coach the super eagles team.
Hin use the opportunity yarn Nigerians say make dem pray for Oliseh and still continue to show am support. Siasia come yarn say make Oliseh learn the Naija football wella becuse hin don tay for Europe.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.