Sunday 12 July 2015

NEW SONG; WIZKID FT DRAKE AND SKEPTA( OJUELEGBA REMIX)

Wizkid don show say hin no be ordinary artist. We know say Wiz dey roll with beta american artst like Akon, Young Jeezy, Chris Brown and other Yankee guys. Drake after the shout out wey hin gve wizkid for Instagram don jump for the song wey UK artist Skepta play for am. Skepta too dey for the song or this new movement wey dey carry naija to the world.
Enjoy the song!!
download am

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.