Sunday 12 July 2015

TINUBU SHARE N2,000 AND RICE TO WOMEN FOR LAGOS

                 
 This picture for up na from the day wey former Lagos state governor Asiwaju Bola Ahmed Tinubu dey share rice and N2,000 to women for Idowu Taylor for Victoria Island area for Lagos. Look the tweet after the break.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.