Sunday 12 July 2015

ANOTHER BOMB BLAST FOR CHURCH FOR JOS THIS MORNING

I just dey come back from church to hear this news, nawa tins don dey spoil for this country. This morning The Evangelical Church Winning All (ECWA) church for Tudunwa, Angwan yashi, near the Federal Secretariat for Jos get na the location of the latest bomb blast for Naija. More informate later.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.