Sunday 12 July 2015

NOLLYWOOD ACTOR SIR OZOR AKUBUEZE DON DIE

Nollywood actor Sir, Ozor Akubueze don die. I fit confam say hin don die since Friday last week, July 10, 2015 for Enugu. Sir Akubueze bin dey fight with one disease wey dey affect the Pancreas.We know am as that chief for many Naija films. Make hin soul rest for perfect peace.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.