Sunday 12 July 2015

ASARI DOKUBO WIFE CALL PRESIDO BUHARI ' TERRORIST' TODAY FOR FACEBOOK


Hajia Daba Dokubo-Asari for her latest Facebook page don yab oga presido as she dey yarn about Rivers state and how the people must not allow Buhari do wetin hin wan do for Rivers state. She yarn say Buhari na terrorist and Rivers people no go allow am to continue hin thief-thief for the state. Nawa, Naija politics just dey sweet nowadays.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.