Sunday 12 July 2015

SINGER BURNABOY TALK ABOUT HIN EAR PROBLEM FOR INSTAGRAM TODAY, LOOK PHOTO



 Original Dongorgon and Yawa dey singer Burnaboy this afternoon go Instagram to yarn hin fans about the wahala wey hin get for hin right ear. Hin yarn say Doctor don talk say hin dey work too hard but that one no go stop am. Hin talk say hin still dey go studio today even if hin no fit ear for hin right ear. look the picture of the ear wey hin post after the break.



No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.