Sunday 12 July 2015

NOLLYWOOD ACTRESS RITA DOMINIC DEY CELEBRATE 40 YEAR OLD BIRTHDAY TODAY

GLO ambassador and Zaron cosmetics face, Rita dominc dey celebrate her 40 year old birthday today. Rita still dey look young even for her age. The AMAA and AMVCA winner I hear say one do the birthday low key. Congratolovia to am!!

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.