Monday 20 July 2015

PRESIDO BUHARI DEY MEET PRESIDO OBAMA THIS EVENING


According to NAN presido Buhari go meet Presido Obama for 11 a.m( 5p.m) for Naija time wey go dem go do for the Oval for White house, Washington D.C. This na after Presido Buhari go do breakfast meeting with U.S vice-presido Joe Biden.
Hin go still do dinner with the U.S Chamber of Commerce and for afternoon hin go meet other U.S government officials dem. I just hope say baba go get the strength to do all this tin.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.