Monday 20 July 2015

IK OGBONNA AND SONIA MORALES GO STILL DO BIG WEDDING CEREMONY!!


According to wetin I hear, IK ogbonna and hin wife wey come from Colombia go still do big wedding maybe this year or early next year. Ik and Sonia marry for Serbia because Sonia get Serbia blood too and hin go see her family there. Sonia and IK go still do the big marriage na wetin my source tell but dem no do am because that Sonia carry belle and hin no wan stress am. Anyhow sha, IK wey dey ready for party so just call me when e reach time.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.