Friday 10 July 2015

PICTURE OF FORMER GOVERNOR SULE LAMIDO AS DEM DEY ESCORT AM GO PRISON


Former Governor Lamido Sanusi as Prison officials dem dey escort am to the bus wey go carry am go Kano central prison. Make God save us from all this corrupt politicians wey dey thief our money.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.