Friday 10 July 2015

NEW PICTURE OF SANI ABACHA GRANDCHILDREN FOR MECCA


Dem mama Sagesse Gumsu post the picture for her Facebook page. The children go Mecca to join the every year travel wey muslims dey do every year. Wait, I know understand something, so this children don turn to Alhaji now?

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.