Sunday 19 July 2015

PHOTO: NEW CHELSEA PLAYER, RADAMEL FALCAO WITH SEXY GIRLS FOR MIAMI BEACH



Flacao and this sexy girls wey I believe say na models enjoy the vacation day for Miami beach before hin join hin new club, Chelsea for dem pre-season training. Falcao wey join Chelsea for loan after hin score only four goals for hin last club, manchester United.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.