Sunday 19 July 2015

ACTRESS KATE HENSHAW DEY CELEBRATE HER 44 YEAR OLD BIRTHDAY TODAY!


Dem born am for July 19, 1971 inside Cross River State, Kate na hin senior pass out of four children and she come from the Henshaw royal family.
Kate Henshaw-Nuttall  na Naija actress. In 2008 she win the Africa Movie Academy Award for Best Actress forLeading Role. Congratolovia Kate!


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.