Wednesday 15 July 2015

PHOTO: LOOK AS ARSENAL PLAYERS DEY ENJOY FOR SINGAPORE FOR DEM PRE-SEASON



The Arsenal players dey Singapore for dem Pre-season matches and apart fro the business for the field, dem take time to relax with people for Singapore. Theo Walcott, Laurent Koscielny, Aaron Ramsey and Francis Coquelin post pictures from the trip. Look more pictures after the break.





No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.