Wednesday 15 July 2015

PICTURES FROM RUNTOWN AND WIZKID VIDEO SHOOT FOR CALIFORNIA

Runtown and Starboy Wizkid dey L.A, California for the video shoot of dem song together  ' bend
down pause'. The video wey go comot this month or early next month go gey  video director from U.S . Bend down pause suppose dey Runtown first album wey suppose drop later this year as I hear...

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.