Wednesday 15 July 2015

BREAKING NEWS!!! DEM DON HACK WIZKID TWITTER ACCOUNT

According to Wizkid Manager, Mr. Sunday Are dem don hack hin clients Twitter account. Hin yarn this one for press statement wey hin release today.
Hin yarn say the hackers dey pretend say dem be Wizkid manager, Sunday Are and dem dey give fake numbers to people and don dey collect money from people.
Hin beg people say make dem no reply any message wey that number send dem as Wizkid manager na Sunday Are and no other person.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.