Sunday 26 July 2015

MORE PICTURES OF THE GIRL WEY TALK SAY TIMAYA RAPE AM


I don do my investigation about the girl and she dey very sexy and like to dey go Clubs and parties. She be upcoming artist and her Instagram handle na Shellla_B. Yesterday she release pictures of her chat with the singer, Timaya and even Voice chats sef. Look more of her oictures after the break.





No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.