Sunday 26 July 2015

MORE THAN 11 PEOPLE DON DIE FOR BOMB BLAST FOR DAMATURU MARKET THIS MORNING


This morning for Damaturu, 11 people don die for market where many people dey around Damaturu main town. According to wetin I hear, the bomb blow around 9: 30 am and now security people don start to comot the dead body dem where dey there.  Make dem soul rest for peace!

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.