Sunday 26 July 2015

WE MUST RESPECT EVERY TEAM---- SUNDAY OLISEH YARN ABOUT 2018 WORLDCUP DRAW


Yesterday, FIFA do the draw for the 2018 Wprldcup for Russia and according to the draw, Naija Super Eagles fit face Swaziland or Djibouti. Even though, this countries still dey learn ball for where Naija dey, Super Eagles Coach Sunday Oliseh don talk say mae we respect dem.


Djibouti and Swaziland must collect dem respect wey dem deserve and any of dem wey we face for the 2nd round, we must not underrate dem . We respect all the teams and we go fight dem and anybody wey win with all our power----- Oliseh yarn

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.