Thursday 9 July 2015

LOOK PICTURES FROM RAPPER MI ABAGA MEETING WITH BILLIONAIRE TONY ELUMELU






Rapper and new oga of Music record label, Chocolate city Music, Jude Abaga wey we know as M.I don meet with Billionaire Chief, Tony Elumelu. The meeting wey dem do for the Lagos office of chief Tony, no be the first time wey hin go meet Naija musicians there. Psquare meet the Billionaire there this year. Look more picture after the break.



No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.