Saturday 11 July 2015

LOOK PICTURES OF KCEE BROTHER, E-MONEY HANDSOME SONS


 Emeka Okonkwo wey una know as E-money,na Limpopo master brother, Kcee get 3 handsome sons and the millionaire sabi spoil dem. Hin cary dem go expensive shopping for different Boutique and shops. Look more pictures from dem different outing.




No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.