Saturday 11 July 2015

ACTRESS UCHE JUMBO SHARE NEW SELFIE WITH HER NEW BORN PIKIN

The new mama share this picture for Instagram. She write how Baby Matthew no let am sleep for 2 am. Uche still dey adjust to life as mama.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.