Saturday 11 July 2015

FFK SALUTE GOVERNMENT ABOUT THE BH SUSPECTS, CONFIRM SAU HIN DON CHANGE HIN NAME

PDP member, Chief Olufemi Olu-Kayode don hail the Naija government as dem remove the Boko haram suspects from the prison for the eastern part of Naija. Hin come troway salute give them as dem bring back all the checkpoints wey dm come back. FFK don confirm say hin don change hin name as hin don change all hin social media accounts name to Olufemi Olu-Kayode. So, maybe hin no be FFK again.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.